LATEST ARTICLES
Download Mp3: Sureboi – Spec
Sureboi – Spec.
Fast rising talented singer named Sureboi who aims from Ogun state / Lagos state is knocking down the street with this newly released song which he titled “Spec” ,however the amazing song was Mixed and Mastered by one of the amazing producer whose name his Yemi but popular known as Blaqmix , who came from Ikola Lagos State more over the amazing single is dope .
SONG LYRICS📯👇
(Verse1)
Sey I get six parks
Dimples, Pink lips, No pimples
Motun wa ga mo tun singbonle
Sho fe wama fimi Shako
Sey I get six parks o
say No pimples
Pink lips motuni dimples o
Fine fine girls wey Dey die for me
Call me Sureboi
(Chorus)
Me seff I be spec I know
Bi indomie lo shen Komi je
Me seff I be fine boy o
Bi ice cream won fe lamipa
Bi ice cream won fe lamipa
As I Dey crush on you
Crush crush crush crush
Na so many girls too dey crush on me
As I Dey rush you girl
As I Dey rush you baby
Naso many girls too dey rush me too
(Hook)
Ye ma fimi shako o shako
Ye ma fimi shako o baby
Ye na fimi shako o shako
Me seff I be fine boy o
(Verse2)
I see something for your backer
Na why I won die for your matter
Na you I want o not amaka o
Baby shey you use karamata o
I wanna love you till the sun set
Me and you for the same bed
See you con fine o
And I con fine too
Me and you see e don set
Me I get chest
And I get sense
And I con fresh
And I get this thing for my pocket
I wanna love you till the sun set
Me and you for the same bed
See you con fine o
And I con fine too
Me and you see e don set
(Chorus)
Me seff I be spec I know
Bi indomie lo shen Komi je
Me seff I be fine boy o
Bi ice cream won fe lamipa
Bi ice cream won fe lamipa
As I Dey crush on you
Crush crush crush crush
Na so many girls too dey crush on me
As I Dey rush you girl
As I Dey rush you baby
Naso many girls too dey rush me too
DOWNLOAD MP3 Sureboi – Spec
LATEST ARTICLES
B young ft BNXN Buju – Ocean
New unleashed amazing tune from this amazing artist named B Young featuring Nigerian high rated melodious singer named BNXN Buju however the amazing tune as well been Tagged “Ocean”
DOWNLOAD MP3
LATEST ARTICLES
Smallgod ft Black Sheriff x Tory Lanez – Gidi Gidi
Ghanian super high rated singer named Smallgod is out with brand new dope tune featuring Kwaku the Traveler crooner whose name is Black Sheriff and also Featured Tory Lanez on this amazing song titled “Gidi Gidi”
DOWNLOAD MP3
LATEST ARTICLES
Dotman – Unknown Gunmen
-
LATEST ARTICLES7 months ago
Download MP3: DannyCruzz Ft Barry Jhay – Ope
-
LATEST ARTICLES9 months ago
Download Mp3: Toby Shang X Dj Kaywise – Who The Fuck Are You [WTF]
-
LATEST ARTICLES9 months ago
Download Mp3: Dj Cora Ft Odunade Adekola – Are You Fucking Want To Shey Yeye Mi
-
LATEST ARTICLES6 months ago
Download MP3: DJ Caro Ft Qdot & Portable – Zazu Zeh
-
LATEST ARTICLES6 months ago
Download MP3: QDOT – Zazu Zeh
-
LATEST ARTICLES8 months ago
Download Mp3: Aley Star Ft Emmy Blaq – Wife Material
-
LATEST ARTICLES9 months ago
Download Mp3: Dj FollyMore Ft Tobless – Rich Man
-
LATEST ARTICLES7 months ago
Download MP3: Upgrade Apala by Shoday